Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)歌詞

Sorry Sorry -Femi Kuti
If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
As we [never get decided]
Look my friends
Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different [from] the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o

Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)LRC歌詞

[ti:Sorry Sorry]
[ar:Femi Kuti]
[al:Best of Femi Kuti]
[by:]
[offset:0]
[00:00.90]Sorry Sorry -Femi Kuti
[00:01.96]
[02:16.03]If my eyes no decieve me
[02:20.36]And na true be things my ears dey hear
[02:25.05]Politicians and soldiers make e meeting
[02:29.80]Our country dem wan repair
[02:31.50]
[02:34.61]Dem dey make like say
[02:36.99]Dem know o know
[02:39.54]Say na dem a spoil our country so
[02:44.22]As dem dey dabaru am dey o
[02:48.98]Na so my people dey follow o o
[02:53.63]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[02:58.15]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:03.60]Sorry sorry o
[03:05.41]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[03:09.71]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:13.34]Sorry sorry o
[03:15.52]As we [never get decided]
[03:17.76]Look my friends
[03:22.29]
[03:23.48]Dem no like to hear word
[03:28.40]Na to dey follow follow follow dem enemies
[03:31.08]Like zombie dem dey go dey march dey go
[03:37.47]Dey fight for other people
[03:39.71]Wey spoil Nigeria so
[03:42.36]These politicians and soldiers
[03:44.68]Dem be one and the same
[03:47.02]No one different [from] the other
[03:49.70]My people no wan know
[03:51.71]But with kind of leaders
[03:54.21]Africa no get hope
[03:56.67]Africans will suffer
[03:57.54]We go suffer reach our bone
[03:59.23]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:01.11]I sorry sorry o e gba mi o
[04:03.26]Sorry sorry o
[04:06.75]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:10.43]I sorry sorry o i sorry for Africa
[04:19.90]I sorry sorry o e gba mi o

Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)歌詞,Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)LRC歌詞

歌曲名:Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)  歌手:Femi Kuti  所屬專輯:《Best of Femi Kuti》

作詞:  作曲:  發(fā)行公司:環(huán)球唱片  發(fā)行時間:2004-10-18

歌曲ID:876039  分類:Best of Femi Kuti  語言:英語  大小:6.08 MB  時長:06:39秒  比特率:128K  評分:0.0分

介紹:《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)》 是 Femi Kuti 演唱的歌曲,時長06分39秒,由作詞,作曲,該歌曲收錄在Femi Kuti2004年的專輯《Best of Femi Kuti》之中,如果您覺得好聽的話,就把這首歌分享給您的朋友共同聆聽,一起支持歌手Femi Kuti吧!

◆ 本頁是Best of Femi KutiSorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)Best of Femi KutiLRC歌詞下載頁面,如果您想下載Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)mp3,那么就點擊  Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)Mp3免費下載

◆ 如果你想在線試聽這首歌曲就點擊  Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)在線試聽

◆ 如果你想了解更多歌手Femi Kuti的信息就點擊  Femi Kuti的所有歌曲  Femi Kuti的專輯  Femi Kuti的詳細資料  Femi Kuti的圖片大全

◆ Sorry Sorry(非洲部落最原始的音樂)的永久試聽地址是//www.carolinestoothfairy.com/play/876039.htm,請將九酷音樂網(www.carolinestoothfairy.com)告訴您的3個朋友,感謝您對九酷音樂網支持!

Copyright @2023 - 2024 www.carolinestoothfairy.com.All Rights Reserved.九酷音樂網 版權所有  備案號:黑ICP備2023008593號-1