[00:11.149] People wey no dey feed you [00:13.162] Always the first to talk about your life [00:16.108] Look at the irony [00:17.950] Shame you for public come dey beg for side [00:20.939] Don't get it twisted, I no dey kiss ass [00:22.748] That sh*t is not healthy [00:25.970] Keeping my distance [00:27.600] Some people are worse than pandemic [00:29.549] [00:29.679] If e go cost my peace [00:32.102] Den I go take my leave [00:34.589] If e no be money [00:36.995] Do not disturb me, please [00:39.510] If e go cost my peace [00:42.026] That's some expensivе sh*t, oh [00:44.497] If e no be money [00:46.782] Do not disturb mе, please [00:49.180] [00:49.452] Majisoro, hold on [00:51.848] It is what it is [00:54.353] Mawobe, leave am [00:59.254] Majisoro, hold on [01:01.823] It is what it is [01:04.154] Mawobe, leave am [01:07.542] [01:10.466] Money no dey bring happiness, oh [01:12.630] Na when I get money I realize, oh [01:15.070] But I no be hypocrite [01:17.784] I dey pray make you get your own too [01:20.216] See, bad times will never last [01:22.683] Elemi lo ma last, life come at you so fast [01:27.287] Small time you don become wetin you hate [01:29.729] Low-key, they hate their life [01:32.186] And they're lonely, no energy for nobody [01:35.773] We no dey happy for me, for me [01:39.507] Low-key, you hate your life [01:41.665] And you're lonely, no energy for nobody [01:45.687] No waste your time, man, I no see you [01:48.175] [01:48.732] If e go cost my peace [01:51.253] Den I go take my leave [01:53.684] If e no be money [01:56.115] Do not disturb me, please [01:58.646] If e go cost my peace [02:01.129] That's some expensive sh*t, oh [02:03.674] If e no be money [02:06.043] Do not disturb me, please [02:08.205] [02:08.649] Majisoro, hold on [02:11.058] It is what it is [02:13.457] Mawobe, leave am [02:18.396] Majisoro, hold on [02:20.968] It is what it is [02:23.317] Mawobe, leave am