[00:00.000] 作词 : Adedamola Adefolahan [00:01.000] 作曲 : Adedamola Adefolahan [00:08.299]P- [00:10.347]Lowkey [00:11.907]All of them don dey notice [00:14.767]I’m not joking [00:16.054]All my guys dem dem know me [00:19.403]Since ‘06 [00:20.716]I’ve been writing this story [00:23.821]I no be OG [00:25.131]But if you ask dem, dem know me [00:28.540]I no dey blow trees [00:29.829]Orin lo n yi mi lori [00:32.660]Music chose me [00:34.510]Just know this and know peace [00:37.359]I dey lowkey [00:38.914]But I’m never lonely [00:41.783]Sexy ladies [00:43.610]Come whine fi me slowly [00:46.220]Na the love wey I see [00:47.259]Na him wey give me liver [00:49.037]I be ghetto boy I be sinner [00:51.114]Fear nobody only Jehovah [00:53.457]And I thank the lord I dey go far [00:56.022]Usain Bolt, mo d’aleba [00:58.105]Shoutout si awon temi ninu Shitta [01:00.181]Bandana lori bi ti 2 Pac [01:02.773]Midnight walkers, karashika [01:06.402]Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo) [01:10.301]See me coming (L’Eko) [01:12.350]Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o) [01:15.877]Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign) [01:19.525]Wey go foreign (Dey go foreign) [01:21.618]Oshe Mr. Money [01:23.407]I’m never weak [01:24.192]I never cease [01:25.225]Till eternity [01:26.256]I’m on fire [01:27.817]My legacy will not die [01:30.145]My family is for life [01:32.470]Where dem dey? [01:33.246]Who dem be? (Awon da?) [01:34.553]Dem go craze [01:35.344]Dem go tire [01:36.650]Dem go say [01:37.683]Dem go say [01:39.416]Dem no know wetin dey sup [01:41.757]But lowkey [01:43.057]All of them don dey notice [01:45.903]I’m not joking [01:47.457]All my guys dem dem know me [01:50.825]Since ‘06 [01:52.122]I’ve been writing this story [01:55.264]I no be OG [01:56.566]But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem) [01:59.166]Na the love wey I see [02:00.213]Na him wey give me liver [02:02.024]I be ghetto boy I be sinner [02:04.336]Fear nobody only Jehovah [02:06.660]And I thank the lord I dey go far [02:09.019]Usain Bolt, mo d’aleba [02:11.109]Shoutout si awon temi ninu Shitta [02:13.413]Bandana lori bi ti 2 Pac [02:15.743]Midnight walkers, karashika [02:19.646]Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo) [02:23.704]See me coming (L’Eko) [02:25.515]Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o) [02:28.660]Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign) [02:32.565]Wey go foreign (Dey go foreign) [02:34.907]Oshe Mr. Money [02:38.012]Dem never see me coming [02:41.652]See me coming [02:43.723]Mo gbe wan ni is coming [02:47.060]Naija boy wey dey go foreign [02:50.700]Wey go foreign [02:52.776]Oshe Mr. Money